#ChookMouth Wazobia FM 95.1(@Wazobia_FM) 's Twitter Profile Photo

Ontop , @ratatanation tok say one 13 year old pikin wey dey abroad, go report her papa to her teachers say her papa carry her bed go him room, so she no get privacy. Na so di school take di papa to court.

If na you be di papa, Wetin u go do?

account_circle
#ChookMouth Wazobia FM 95.1(@Wazobia_FM) 's Twitter Profile Photo

Ontop , Ratata tok say na 70 dead bodies and skeletons na wetin Abia Government find for Lokpanta cattle market for Umunneochi axis of Enugu-Port Harcourt Expressway.

Dem say na that market kidnappers dey use as their collection point.

Wetin you know about this

account_circle