MsFisher(@MrFisherL) 's Twitter Profile Photo

God'sWillAlone4Naija Stop shouting jare. Garri wey Don enter 3200 naira. Omo nothing wey shout fit do. When we suppose protect our vote una say na Yoruba Lokan. Oti kan gbogbo wa nisin.

account_circle
MsFisher(@MrFisherL) 's Twitter Profile Photo

Harry 🎯🎯🎯 Mo People wey their head Dey gba. Prepare the children to loot the country dry. See legacy wey goats Dey proud of. If you check well e fit Neva chop today.

account_circle
MsFisher(@MrFisherL) 's Twitter Profile Photo

Mo-Mo This is why I check my kids browser history, SM, everything online I go through them to be sure. All their friends request and added friends. We need to guide them right.

account_circle
MsFisher(@MrFisherL) 's Twitter Profile Photo

E.J. So if them Dey find folks wey Dey capable of critical thinking you sef go raise hand. I laugh in balabluuuuu

account_circle