naija927(@naija927fm) 's Twitter Profileg
naija927

@naija927fm

No. 1 Ogbonge Indigenous Radio Station for Port Harcourt with Correct News, Entertainment and Juicilicios Information Combine with Correct Music. ☎

ID:829223802949214208

linkhttp://naijafm.ng/ph/ calendar_today08-02-2017 07:02:15

67,7K Tweets

26,3K Followers

102 Following

naija927(@naija927fm) 's Twitter Profile Photo

Jnr Pope : AGN don Ban Shooting of movie for Riverine Areas, Boats after Jnr Pope Death

The AGN also placed ban for actors say make dem no work with movie producer Adanma Luke again. Na she dey produce the film Jnr Pope been dey got set for when e happun

Jnr Pope : AGN don Ban Shooting of movie for Riverine Areas, Boats after Jnr Pope Death The AGN also placed ban for actors say make dem no work with movie producer Adanma Luke again. Na she dey produce the film Jnr Pope been dey got set for when e happun
account_circle
naija927(@naija927fm) 's Twitter Profile Photo

Hail NAIJA!

Our Ladies, The Falcons don break the jinx to qualify for Olympics.

Remember say our women neva go Olympics since 2008.

Hail NAIJA! Our Ladies, The Falcons don break the jinx to qualify for Olympics. Remember say our women neva go Olympics since 2008.
account_circle
naija927(@naija927fm) 's Twitter Profile Photo

PHOTO TORI - PHOTOS : Current state of the Adokiye Amiesimaka Stadium

Adokiye Stadium don suffer serious dilapidation as bush don Dey grow inside plus oda things wey Dey folk spoil sake of poor maintenance.

PHOTO TORI - PHOTOS : Current state of the Adokiye Amiesimaka Stadium Adokiye Stadium don suffer serious dilapidation as bush don Dey grow inside plus oda things wey Dey folk spoil sake of poor maintenance.
account_circle