Literal Law πŸ’‘(@LiteralLawNG) 's Twitter Profile Photo

Shey Una Know

Say law no gree make male Officer search woman or girl body?

Any search for person body suppose be by person wey be the same sex with the person wey dem dey search and the search must dey modest.

#Pidgin 
#EndPoliceBrutalityinNigera 
#EndSARS 
#EndSWATNow
account_circle
SAM OYE(@RevSamOye) 's Twitter Profile Photo

When Leaders Lose Their Leadership Visions, They Will Start Majoring On Minor Things. When As Leaders We Stop Looking For How To Provide Good Governance, We Will Start Looking For from .

When Leaders Lose Their Leadership Visions, They Will Start Majoring On Minor Things. When As Leaders We Stop Looking For How To Provide Good Governance, We Will Start Looking For #palliatives from #housetohouse.

#EndBadGovernmentinNIGERIA 
#EndSarsNow 
#EndSWATNow
account_circle