𝔽𝕣𝕖𝕕 🇰🇪🇪🇦(@AkangaFred) 's Twitter Profile Photo

Today;
Team Sancho Or Team Mbappe

Which side are you supporting

BVB or PSG🔥🔥🔥🔥🔥

Live from Signal Iduna Park.

ROAD TO WEMBLEY

Today;
Team Sancho Or Team Mbappe

Which side are you supporting

BVB or PSG🔥🔥🔥🔥🔥

Live from Signal Iduna Park.

ROAD TO WEMBLEY
#UCLToday
account_circle
WAZOBIA FM ONITSHA #CHOOKMOUTH(@WazobiaOnitsha) 's Twitter Profile Photo

Final before the final dey for inside today o. E dey shele for Allianz Arena sake of say Bayern Munich & Real Madrid go put leg for one trouser for 1st leg of semifinal. Kachi the Sporty Chic 🎤🎧 dey for U on top with make sense live updates. Wetin be ur prediction?

Final before the final dey for inside #UCL today o. E dey shele for Allianz Arena sake of say Bayern Munich & Real Madrid go put leg for one trouser for 1st leg of semifinal. @sportykachy  dey for U on top #FootballRepublik  with make sense live updates. Wetin be ur prediction?
account_circle
WAZOBIA FM ONITSHA #CHOOKMOUTH(@WazobiaOnitsha) 's Twitter Profile Photo

As Arsenal dey still get hope say dem fit win league, and Tottenham dey fight for top four because dem wan go , today, we go dey hang out for North London as dem go play derby number 173. Kachi the Sporty Chic 🎤🎧 dey for u with commentary.
Which result you dey see today?

As Arsenal dey still get hope say dem fit win league, and Tottenham dey fight for top four because dem wan go #UCL, today, we go dey hang out for North London as dem go play derby number 173. @sportykachy  dey for u with commentary. 
Which result you dey see today?
account_circle
🇳🇬🔴El_Nino_LFC⚽🏅(@bimbynino) 's Twitter Profile Photo

On this day in 2022, Sadio Mane Scored the second goal against Villarreal at Anfield in UCL

Today in Liverpool History LFC

account_circle