EMMANUEL JONATHAN(@OFFICIAL_AJAMU) 's Twitter Profile Photo

1st Officer : 'eyewitness say you dey press the man for chest, you even use charm give am something for him mouth'
Alanu Samaria:, oga olopa na CPR I give am ooo
2nd olopa: arrest am, na CPU him use kill am, enter motor

account_circle
Eniola Afunsho(@omolaraeni81) 's Twitter Profile Photo

Omo Madam Thank you so much for your help, I really appreciate you sir. Alanu Koni won yin o, kode ni baje fun yin loruko Jesu 🙏

account_circle
Dafidi(@Molade87) 's Twitter Profile Photo

Stay for City to win trophies he say no say na the club wey their Alanu don place Bela Guttmann esque curse on before leaving dey hungry am. Anything wey hin eyes see till him leave the sinking club hin go take am

account_circle
Tobiloba(@Iam_Tjohnson) 's Twitter Profile Photo

Ikeja Electric
Please, it's unfair to say the least.
The manager at your Igando branch ordered his boys to remove the Fuse from the transformer situated at Gafaru Alanu street, Akesan. He claimed some people in the community had their lines reconnected after he and his team...

account_circle
PHUNKE TELECOMS 💕(@hadephunke) 's Twitter Profile Photo

Na headache wake me up this morning,ọlọrun máa jé kín orí mí dàrú,school is resuming soon billing don dey choke. My current work salary no fit sort am.......... Olúwa gbé alanu dìde simi ooo

account_circle
BîG ÄkÕń(@niphemi999) 's Twitter Profile Photo

I know you no go come down to help
But please send me just one person that will help me genuinely without stressing me
ALANU KAN ♥️🛐

account_circle