EMPRESS👑DAISY❤️(@EmpressDaisy_) 's Twitter Profile Photo

The Amala wey me, Jennie Pete , UduakAbasi and LIMMAH B chop this afternoon just comot from our body 'Fiam' as them start to dey shoot gun..😥😥🥺🥺🥺

E no go better for these police people.

The Amala wey me, @PeteJennie , @udysweet and @ScentsByLimmah chop this afternoon just comot from our body 'Fiam' as them start to dey shoot gun..😥😥🥺🥺🥺

E no go better for these police people. 

#SARSMUSTENDNOW
account_circle